Monday 19 January 2015

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh [MUST SEE]

*Man wey Unclad no dey put hand for pocket
loose translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions.
*Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
loose translation:You Can’t Run Away From Your Destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
loose translation:Keep calm! Nothing last forever



*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent
loose translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish.
*Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?
loose translation:Mind your business.
*If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
loose translation:Make something good out of a bad experience
*I get am before No be property
loose translation: stop living in the past and start living in the present.
*If person too tey for party e go follow dem wash plate
loose translation:Don’t outstay your welcome
*Rolling stone,ofcourse na person push am now!
loose translation:There is always a reason for something
*Craze no hard to form,na the trekking be wahala
loose translation:Easier said than done
*No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.
loose translation:Calm down,your temper won’t solve the problem
*Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio.
loose translation:Every man for himself
*You no need cutlery to chop slap
loose translation:You don’t need my translation to understand this,lol
*Opolo eye no be open eye
loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
loose translation:Give everyone what they deserve.
*Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am.
loose translation:Every action has a consequence
*E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano
loose translation:When there is hope,there is Life.
*The different between kpekere and plantain chips na packaging
loose translation:Don’t judge based on appearance alone
*Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
loose translation:Serious things sometimes start like joke
*[b]Na from play play dem dey form PLAYER
loose translation:Serious things sometimes start like joke
*Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.
loose translation:Slow and steady wins the race
*The water wey dem use take make eba can never be recovered back.
loose translation:Don’t cry over spilt milk
Feel Free To Add Yours.


CLICK HERE to follow us on Google+ so as to get instant updates on published posts.

CLICK HERE To Follow Us on Twitter for Live Updates on Twitter

Subscribe to our BBM Channel ( C0030950B or search for 'Date360') to get live updates on published post.
Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

No comments:

Post a Comment

JOIN OUR CHANNEL ON BBM